今年夏季,絕不能錯過名勝壹號世界郵輪重回基隆啟航!多種優惠方案讓您輕鬆預訂心儀的日本沖繩郵輪行程,同時省下大筆開支!

Burna Boy - Wetin Dey Sup [Official Audio]

3 年前
-
-
(基於 PinQueue 指標)
Burna Boy - Wetin Dey Sup [Official Audio]
Stream/Download: https://Burna.lnk.to/TwiceAsTall

PreSave Love, Damini
https://Burna.lnk.to/LoveDaminiPreSave

Subscribe for more official content from Burna Boy: https://Atlantic.lnk.to/BurnaBoySubscribe

Follow Burna Boy
Website : https://Burna.lnk.to/Official
Instagram: https://Burna.lnk.to/Instagram
Twitter: https://Burna.lnk.to/Twitter
Facebook: https://Burna.lnk.to/Facebook
TikTok: https://Burna.lnk.to/TikTok
Triller: https://Burna.lnk.to/Triller

Listen to Burna Boy
YouTube: https://Burna.lnk.to/YouTube
Soundcloud: https://Burna.lnk.to/SoundCloud
Apple Music: https://Burna.lnk.to/Apple
Spotify: https://Burna.lnk.to/Spotify
Deezer: https://Burna.lnk.to/Deezer
Boomplay: https://Burna.lnk.to/Boomplay

Lyrics:
I no be one of those men wey dey fear toto f*ck yash check am na kpakoro pa
Me i know say everybody gat to die one day buried 6 feet under coal tar
aje Why we no go jaiye oh wetin dey sup
Tell my broda jeun soke everything is okay oh wetin dey sup
To ba je nkan to bafe je is allowed ooh nothing dey sup
abajo toni kin ma so mo oohhh wetin dey sup

as I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show them wetin dey sup
as I dey my own una no know wetin dey come
you are waiting in vain
I’m overtaking again

I start to dey dance
Put your cap to the back
If you know say na kpakoro pa
Cuz i came with the gang
dem know say we bad to the max
We no come here to come gallivant
I dey tell paddy man
cuz i wise like elderly man
If you no think am well you go hang
Dem go wan carry chance
wey you give them spoil your dance
As for me that one no be my plans
wetin dey sup, wetin dey play
i no pay attention ofcourse
wetin you hear, wetin dem talk
I’m watching my back and facing my front
truth e dey bitter needing no salt
cuz e no be rice and beans and kpomo o
me and my people don dey consult
make we dey understand wetin day sup

aje Why we no go jaiye oh wetin dey sup
Tell my broda jeun soke everything is okay oh wetin dey sup
To ba je nkan to bafe je is allowed ooh nothing dey sup
abajo toni kin ma so mo oohhh wetin dey sup

pick dem one by one
from u make me buss my gun
poisonous like a long python
gun firing, 911 dialing
we never liked the sound of dem sirens
they only respect the money and the violence
so i get to show them wetin day sup

I no be one of those men wey dey fear toto f*ck yash check am na kpakoro pa
Me i know say everybody gat to die one day buried 6 feet under coal tar
make nobody tell my people make we try cool down
but if nor be for the sake of one or two things you see know say na down you go down

wetin dey sup, wetin dey play
i no pay attention ofcourse
wetin you hear, wetin dem talk
I’m watching my back and facing my front
truth e dey bitter needing no salt
cuz e no be rice and beans and kpomo o
me and my people don dey consult
make we dey understand wetin day sup

aje Why we no go jaiye oh wetin dey sup
Tell my broda jeun soke everything is okay oh wetin dey sup
To ba je nkan to bafe je is allowed ooh nothing dey sup
abajo toni kin ma so mo oohhh wetin dey sup

as I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show them wetin dey sup
as I dey my own una no know wetin dey come
you are waiting in vain
I’m overtaking again

The official YouTube channel of Atlantic Records artist Burna Boy. Subscribe for the latest music videos, performances, and more.

#BurnaBoy #WetinDeySup #TwiceAsTall
-
-
(基於 PinQueue 指標)
0 則留言